Friday, May 3

Bhadmayors Ft AlorG – Free My Mind Lyrics

0

Bhadmayors Ft AlorG – Free My Mind Lyrics download. BhadMayors, a Fast-rising Ghanaian Musical Duo of identical twin brothers, teams up with AlorG to release this potential smash hit single titled “Free My Mind”. We serve you with the lyrics of this lovely song.

Free My Mind Lyrics

When we drop is a banger
Down, I’m a rabbel oh
Down, I’m a
Down… Down..

Free My Mind My Brother
Wetin Dey Ya Mind Top
Make You No Do And Go Die Young
Tell Me Wetin Wey
You Dey Fight For

Say Something Ma Sister
Live Life And Find Joy
Steady Life And Take Ya Portion
Make You No Do And Go Die Young

Free My Mind My Brother
Free My Head I Puff
Tell Me How You Live Life
Abrabo

Happiness E Dey Free Enter Joy
Enter Joy Surrender Joy
Enter Joy, Render Joy
Happiness E dey Free Enter Joy
Happiness E dey Free Enter Joy

Bhadmayors Ft AlorG - Free My Mind Lyrics

Bhadmayors Ft AlorG – Free My Mind Lyrics

Share.

About Author

Leave A Reply

×